Leg Over – Mr Eazi Lyrics - Spur Magazine
Still on the anticipation of his soon to be released mixtape, titled #AccraToLagos, Rave of the moment Mr Eazi returns with a smooth sailing tune track titled “Leg Over”.

Leg Over – Mr Eazi Lyrics

INTRO

Its Your Boy Eazi [Its E Kali]

VERSE I

My baby dey confuse me with her bum bum

Wey she get a guy wey dey send her money from London

She dey see me like a Johnny just come

When monkey dey work eh

Baboon e just dey chop

CHORUS

Me i go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush eh

Abeg make you treat me with caution

Leg Over

My baby gimme leg over ahn ahn

Hang Over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg Over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

VERSE II

Eh eh

I dey confuse oh oh oh

I dey confuse

When you turn around

Baby you dey make i confuse you

You know i like a cameroon

You mesmerize the boy and baby make i confuse

Commando you be commando

You dey command the boy with overload

Yeh yeh i no fit stand alone

I must call my guy before rack dey hook

More awesome lyrics: Sample You (Remix) – Mr Eazi Ft. Lil Kesh Lyrics

CHORUS

Me i go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush eh

Abeg make you treat me with caution

Leg Over

My baby gimme leg over ahn ahn

Hang Over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg Over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Its Your Boy Eazi

REPEAT VERSE I

REPEAT CHORUS

REPEAT VERSE II

Allan Bangirana

Allan Bangirana is a freelance writer for Newslibre & Spurzine. He is passionate about tech, and games and occasionally writes about entertainment, lifestyle and so much more.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Spurzine
Privacy Overview

This website uses cookies so that we can provide you with the best user experience possible. Cookie information is stored in your browser and performs functions such as recognising you when you return to our website and helping our team to understand which sections of the website you find most interesting and useful.